"'I wan' fo' go nah one odder town, make yo' come tote me.'
Mr. Spider gets into Trouble again.
"W'en Spider hase (raise) de ooman, put um 'pon he back, de ooman make all he han' en he foot long, he wrap Spider two, t'ree tem, four tem. Spider no know how fo' do agin, en he no able fo' run 'way; de ooman done hole um so he no able fo' lef um. But Spider he cunnie, he nebber lef nah (in) trouble. W'en dey done go far nah road, he ax de ooman, he say:
"'Wey t'ing yo' 'fraid pass (beyond) all t'ing dis wuld?'
"De ooman say: 'De t'ing I 'fraid pass all, bin dem Manekky,[62] dem cut-nose people.'
"So w'en dey go nah road, w'en he tote de ooman, he hearee den woodcock wey duh talk: 'Wah, wah, wah!', so he say:
"'Look, Mammy, dem Manekky people duh come.'
"De ooman 'fraid bad, he say: 'Kare me go, hide me! Make dem pass befo' we go.'