"He hole Cunnie Rabbit wid heen long mout' agin, he drag um, he make big noise 'pon de groun' w'en he drag um. He pin Cunnie Rabbit down; den (they) fet, den fet, den fet. De place wey den fet he big pass (bigger than) dis town, he double um four tem fo' big. Dey fet tay (till) fiah ketch dah place. Dah one wey box he cumpin, fiah ketch; dah odder one wey box he cumpin, fiah ketch. De place he bu'n clean, so-so san'-san' (sand) lef' no mo'."[12]

Here the narrator's voice, momentarily pitched to a higher key, exclaimed: "Make yo' dribe dem goat, dey do rascal trick;" and the child, only less nimble than the goats, drove with an 'Ah! hey!' an inquisitive one from dangerous proximity to the greens, made ready to be put into the stew. The animal retreated to a short distance, with an air that indicated contemplated return at the first opportunity, while Konah turned a calabash over the greens, pushed the log further into the fire, and sat down to pick into bits the dried fish, so that her mother might be left to do uninterrupted justice to the marvellous contest of "dem beef."

"Well, dem beef dey all duh try, dey no know how fo' do. Dey all go make bargain. All dem beef dey pull (bring) plenty clo'es, so plenty dey done full dis town heah, dey full Freetown. En dis yeah clo'es dey gie um all to Cunnie Rabbit. Dey say: 'Do;[13] ef yo' no gie we wattah we go die.'

"Cunnie Rabbit say: 'All ret. Make all man take one one cup wattah drink.'

"But de bargain dis. Ef de pusson no done all, he fo' take one piece clot' en gie um to Cunnie Rabbit, en say: 'Dis nar fo' de wattah weh I wais.' De cup he cover dis whole town, he cover 'Merica, he cover Englan', he cover Freetown fo' big oh!"[14]


The sparkling eyes and white teeth of the little listeners indicated their appreciation of this enormous conception, but they were too eager for the story to interrupt.

"Now Elephan' say: 'Make me fus' drink.'