"W'en de goat bin come out de wattah wid swim, so he bin dry hese'f, he bin wipe de wattah f'om he skin, he bin kick en kick. Lookee! Yo' see dah goat wey duh 'tan' up yandah, duh shake heen yase (ears) so? Dat de cole wey bin 'pon um long tem, duh make he yase trimble tay now."

"Eh! hey! Yo' see how dah goat duh lay down so, heen head 'pon 'tick? So he bin do fo' blow (breathe) w'en he done tire fo' swim."

"Ah! I duh watch dem. Hey! Yo' see dem turn dem tail so?"

The goat was wriggling its tail so that it looked not unlike a paddle in rapid motion. "Dat nar paddle wey duh he'p um fo' pull; he bin turn um fas' fas' w'en he inside de wattah."

Two goats were standing on their hind legs, playing, and two others were engaged in a mock fight. These manœuvres needed explanation, and Mammy Manenah went on after a momentary pause. "W'en de goat wan' tell Cunnie Rabbit 'How do,' dah tem w'en he go beg wattah, so he bin 'tan' up fus' tem. W'en dey fet dey 'member say how dey fet long tem wid Cunnie Rabbit. Dat make dem try agin."

By this time two of the animals were solemnly touching noses, and seemed to be discussing some grave matter. To an inquiry of the children as to the meaning of this behavior, the reply came: "Oh dat? Nar bargain dem make long tem fo' get wattah."

A plaintive little bleat brought out the explanation: "Long tem, w'en one leelee goat bin go beg de wattah, Cunnie Rabbit say: 'Make yo' call yo' Mammy, make he come;' den de pickin say: 'Mah! mah!' Dat make de leelee goat say 'Mah mah,' tay (till) to-day."

Then reminded of another characteristic goat trait, she continued earnestly: