"One tem Cappen Spider, he en Lizzad make boat of Chameleon."

Here he paused, as if there were nothing more to say, but the men, scenting a story, urged him to go on. After a decent show of reluctance, he proceeded to tell how

[MR. CHAMELEON IS TRANSFORMED INTO A BOAT.]

"One tem Spider, Lizzad en Chameleon, dem t'ree beef bin meet up 'pon de road. Dey wan' go nah Freetown, but none no get boat fo' kare dem. So now dey go talk to dense'f who go be de boat. Well, dey come fine say, Chameleon, he go be de boat, because he favor boat. He han' nar de row-lock, heen tail wey fo' place de rudder, heen head nar de bow, de inside part fo' put de load. Chameleon 'gree. W'en dey ready fo' start, Chameleon say: 'Make I turn over; w'en I lay down flat, make yo' sit down 'pon me.'

"Spider say: 'All ret.'

"W'en he en Lizzad done klim 'pon dis boat-Chameleon, Chameleon say: 'Make Lizzad take dem hoe (oars).'"

Here Dogbah, who was rather slow of comprehension, interrupted with a question as to how Lizard was to use oars without row-locks.

Oleemah cast a disapproving glance at the questioner, then good-naturedly went on to explain what seemed to him self-evident. Holding up two fingers and a thumb as nearly in the shape of Chameleon's hand as possible, he said:

"Aintee yo' know Chameleon get two fingah en one t'umb so?" Lizzad put de hoe between um; he begin fo' pull, en dey begin fo' go. Spider nar de cappen; Lizzad dey take fo' boatman, because he kin pull wid he four foot.

"W'en dey go dey meet one place wey de stone plenty; Cappen Spider wey duh steer, he make de boat go agin de stone. So he duh do all tem, he jus' duh jam Chameleon 'pon dem stone. Chameleon done tire, he say: 'We no reach yet?'