Leisurely swinging in the hammock, Mamenah crooned her story in a tone more than usually subdued, for the echo of the Purro call was still fresh in her memory.

[CUNNING RABBIT BECOMES A KING.]

"All dem beef en Cunnie Rabbit bin meet up to one place. Now dey pull (removed) all dem horn, en put um 'pon de groun'. Any (every) beef pull he yown."

"How dem beef able fo' pull dem horn?" asked one of the children in a tone of incredulity.

"Dah tem wey de story bin tell 'bout, dem beef able fo' do anyt'ing; dey able fo' pull dem horn, dey able fo' take um agin. Well, dah tem, dey pull dem horn all. One grain (single) pusson no lef' se'f wey (who) get horn, en dey say:

"'De pusson wey blow all dis yeah horn one (by) one, widout he no lef fo' blow, dis one we go take fo' king.'

"So Spider grap (get up), he blow de horn long, long tem, but bimeby he tire, he no done um, now he lef fo' blow.

"Elephan' grap, he say wey he big so, he go blow all.

"Cunnie Rabbit he say: 'Yo' duh story, yo' no able fo' do dis t'ing. Yo' see Spider wey duh pass yo' fo' cunnie, he no done dem; nar (is it) yo' go done dem?'