"One tem debble bin sit down to de road-side. Any pusson wey bin go nah dat road, de debble bin yeat um. Well, one day, one girl say:

"'I go kill to-day dis debble heah.'

"W'en he go he meet de debble, he duh sleep close de road-side. De debble get long bear'-bear' (beard). De girl go soffle, he hole de bear'-bear', he duh plant (plait) um. Den he draw de debble go nah town. He draw um, he draw um tay de people inside de town hearee wey de girl duh draw um, en wey de debble duh sing:

"Tittie (sissy) duh kare me bear'-bear',
Tittie duh kare me bear'-bear'.'

"W'en de people hearee um, den go he'p de girl fo' draw. Dey go put de debble nah big road en kill um. W'en dey done kill um, dey wan' 'plit um, but somet'ing no bin deh fo' take. One leelee prophet bird[41] come nah bush, he say:

"'Oonah mus' take dah leelee sharp t'ing nah bush (thorn), oonah kin 'plit um.'

"De debble, he duh sleep close the road-side."

[[See p. 172.]]

"Now dem people take dah bird, dey fling um far 'way, but he come agin back, he say: