"Dem people say: 'No go agin inside dis debble heah!'
"He answer um back, say: 'I mus' go.'
"W'en he go inside, now de t'ing shut.
"Dis tem de bird done fly go, den done present[42] um money en plenty fine t'ing. Dey try fo' 'plit de debble agin, lek how dey bin do fus' tem, but dey no able, because de bird bin make um open de fus' tem. Wey t'ing fo' do? Dey try all kin' of sharp t'ing nah dis wuld, but den no able. Dey go bury de debble so.
"Dat make 'tronger head no good. Ef pusson tell yo' say, make yo' no mus' do anyt'ing, no do um."
Others were eager to relate stories to match the ones already given, but quite naturally and woman-like, the one all were most ready to hear was the one that smacked of romance, and promised to recount the uncanny courtship and marriage of a beautiful young girl and the devil. It was Yamah, the youngest woman present, who told the story, and she told it with an earnestness that might have sprung from personal experience.
[MARRY THE DEVIL, THERE'S THE DEVIL TO PAY.]
"Now one day, one mammy get girl pickin (pickaninny). Dis pickin he too fine. Dem rich people en eberybody go ax fo' um fo' married, but he no 'gree. One rich man he deh down, down, down (south), he get plenty hoss, plenty people, plenty goat, en plenty t'ing wey I no able fo' talk. Dis man come fo' see de girl he people, so he go get de girl, but w'en de people tell dis girl, he no 'gree. De mammy bin tell de girl, say:
"'Anybody yo' see wey (whom) yo' lek, anyt'ing wey (which) yo' see I go kill um fo' present um. But de girl no see, anybody wey (whom) he (she) lek.