"Dey all duh cry, duh cry; dey run wid cry to all dem beef fo' say:

"'We daddy done die, make yo' mus' come cry fo' um.'

"Well, all dem beef dey come 'roun' um, dey sorry, dey gadder fo' cry fo' Lepped wey (which) die. Dey begin fo' make noise, dey cry lek fo' die pusson. Fus' Cunnie Rabbit come, he look Lepped, he look um long tem, he say:

"'Dis yeah beef he no die, he jus' duh do cunnie.'

"So he grap (get up), he go sit down yandah fo' run one tem, he say:

"'Die pusson nebber blow (breathe).'

"Well, Lepped jus' duh blow leelee, leelee, w'en dem beef no take notice.

"W'en Cunnie Rabbit say die pusson nebber blow, dem beef say:

"'Cunnie Rabbit, yo' nar fool!'

"He answer um, say: 'All ret, I fool.'