"Dem people say nar true," answered Dogbah, hedging. "Me daddy cousin sister-in-law husban' done see um."

"Man kin turn elephan'," asserted Mammy Yamah decisively. "One tem two girl go nah bush fo' broke wood. Dey hearee monkey wey duh sing one song. One girl hese'f sing de song, he turn elephan'. De odder girl scare, he (she) run go home; he tell dem people all. Dem people beg um sotay (till) he sing de song; he turn elephan'."

An Old Man turns Elephant.

[[See p. 256.]]

Sobah listened to Mammy Yamah's excited testimony, and then with an air of condescension said: "I tell yo' one story."

[THE MAN WHO COULD NOT KEEP SECRETS.]

All were ready enough to listen, so the story proceeded:

"One huntin' man bin shoot de elephan' plenty, he bin kill um, but Elephan' kin turn anyt'ing, he kin turn pusson, beef, (animal) anyt'ing. So one day Elephan' he turn one fine girl, en he come to dis huntin' man yeah. W'en de man see dis fine girl, he drive heen wef, he say: 'Yo' mus' go nah kitchen, go cook.' He no wan' make heen wef hear w'en he en dis girl duh talk.