"He tell dem say, w'en he die, aftah dey bin hebe (throw) um nah wattah, he meet de pusson wey crown um king, en dis pusson tell um, say: 'W'en yo' go back, make dey mus' crown de same way dis messenger.' Dat nar de one wey bin try fo' fine all dis trouble fo' de king heen son.

"Dis man yeah, w'en he heah dat, he try fo' run 'way, fo' 'scape, but dey ketch um, dey tie um inside mat, wrap um so he no able fo' loose. Dey lay heaby stone 'pon um, dey go sink um; now he die.

"Dat make he (it is) no good fo' t'ink fo' do bad to yo' cumpin (companion) w'en he innocent."

Dogbah had been restless throughout these stories. They pointed too definite a moral to suit him, and he suspected they had a personal application to some of his own failings.

To change the drift of thought to something more remote, he offered to tell a story he had heard a short time before, while in a distant village.

[AN OLD MAN TURNS ELEPHANT.]

"Some people deh far up, up Mende country. Dey bin ole too much, dey sick, en all de odder people done tire fo' mine um; dey say dey trouble too much. Now because dis yeah ole pusson no able any mo' fo' do not'ing, dem cumpin (companions) bin kare um nah (into) bush; dey bin brush one place, dey bin buil' one leelee ho'se 'pon top um. But not too good ho'se dey bin buil', dey jus' buil' bamboo roof fo' cover dis yeah ole pusson. Dey bin take four mottah,[58] dey put de ole pusson heen one han' inside one mottah, de odder han' inside odder mottah; one foot dey put inside de mottah wey make t'ree, en de odder foot inside de las' mottah. De mottah-pencil (pestle) dey bin put to heen mout' fo' turn elephan' long, long mout'. Dey take two fannah, dey tie um 'pon he yase (ears). Well, so dey bin lef um; dey go 'way, aftah dey done buil' de ho'se.

"Sometem ef pusson go agin fo' look, dey nebber see um. Well, he done turn elephan'. De foot nar de mottah."

"Nar (is) dat fo' true, true?" asked Konah eagerly, for the transformation appealed strongly to her imagination.