"Eh! lookee, see dem bird. Come make we dribe um."
Much shouting, shaking of rattles and hurling of stones soon frightened away the birds. Mamenah grumbled on for some time about the troublesome pillagers, but Konah fell to dreaming about Mr. Spider and the difficulty resulting from the cruel trick he played on the old woman. There was something uncanny and suggestive of spirits in the way the skull had behaved. Suddenly, and as if the light of a new truth had dawned upon her, the child asked:
"Mammy, yo' t'ink say nar true word dey bin talk w'en dey say die pusson kin walker nah wuld?"
Mamenah looked thoughtfully into the little girl's face before making any reply. Finally she said:
"Die man kin walker, kin dance, kin do all t'ing lek pusson. Some tem he kin come, kin go, kin make noise, but no man no able fo' see um."
Konah was deeply interested in a being that could make itself visible or invisible at pleasure, and accordingly pushed her questions further.
Mamenah, like a wise teacher, chose to answer all by relating a story in point.
[A GHOST STORY.]
"One tem one country bin deh. Dem people wey get dis country, dey lek fo' dance Wongko (Purro devil dance). Well, odder people f'om odder country kin come dance wid um. Well, dem people wey come out f'om de odder country fo' dance, dey all get fren' (sweethearts), so w'en dey wan' fo' go back to den place, den fren' kin follow um leelee way, go lef den nah road. So dey bin do all de tem. But one ooman bin deh, he lek he fren' too much.
"One day w'en den 'tranger come dance nah de town, w'en dey go back, all man (every one) go lef he fren' nah road. W'en dey duh go, one dog go wid dem nah road. Dey done go leelee far, den some of dem young man, dem tell den fren' 'Goodbye', dem say: