"Well, dis ooman no know say dis man nar (is) die pusson, oh! W'en dey kin get dance nah town, den die pusson all, dey kin come out den grabe (grave), dey come dance wid dem people, but dem people nebber know quick fo' say dey bin die pusson. But w'en dey know, dey tell all de ooman, dey say:
"'W'en pusson come out far country, come dance, oonah no mus' go wid um; sometem bimeby dey die pusson, yo' no know.'
"Dis girl too, dey bin tell um, say: 'Die pusson kin come out de grabe fo' dance, so no get fren' wey come out far 'way.'
"But de ooman he get 'tronger yase,[63] en he get dis heah die pusson fo' fren'.
"W'en dey done go sotay (far) den odder die pusson done los', den gone to de grabe, but de one man lef'. He en dis girl den go to heen town, but de ooman no know say dis die man town. W'en dey go, dey reach nah net, but den jus' meet one ho'se nah de place. Well, de girl see de place white, no mo', because soso (merely) die pusson wey get white clo'es bin deh. Well, de man done los' f'om he han', en dis ooman he dey inside de one ho'se. Den die pusson jus' come curse um, suck teet' 'pon um, no mo', but de ooman done 'fraid, he no get nobody. He see white clo'es, no mo'; den come suck teet', den los' agin; he hearee um, he no see pusson. But oonah no know dog get witch yi? He duh see den die people heah, he begin fo' holler 'pon dem fo' make dem go back. Well, dis dog yeah he turn pusson, he ax de ooman, he say:
"'Ef I pull yo' f'om dis trouble yeah, ef yo' go home, yo' cook fo' yo' fren', en I go tief all de ress en de fis'—ef yo' call me dog yo' go die.'
"He no wan' de girl call um dog, because he done turn pusson.
"De girl 'gree, he say: 'Come go, kare me back.'
"De dog done turn dog agin, so he able fo' holler 'pon dem die pusson. He 'tan' up befo', w'en dem die pusson come, he holler 'pon dem, en dem go back. Well, w'en dis girl en dis dog go far nah road, dey no know de country, den meet one big, big wattah, den no know how fo' cross um, en de dog say: 'Come, lay down 'pon me back.'
"So de girl lay down, en de dog cross um over dah big, big wattah. W'en dey done cross de ooman tell de dog 'Tankee, tankee.' Long tem he tankee um.