"Well, de man he come out, but he no go far 'way, jus' 'roun' de ho'se. De ooman say: 'Get up, dis man go bury yo', get up!'

"De ress duh 'tan' up, de pickin duh cry, but not fo' den daddy; dey duh cry fo' de ress, because de hangry duh ketch dem. W'en de ooman tell he man make he get up, ef not, de 'tranger go bury um, he say: 'Lef me, make he bury me, but he no yeat me ress.'

"De Watch-pot man come inside, he take de Greedy man, he put um inside coffin, but he neck lef', because window bin lef' wey de head come out. W'en he put de coffin inside de hole 'traight-way, de ooman say: 'No put um 'traight, make he 'tan' up.'

"Now de man take de coffin, he turn um over fo' make de head down. De ooman say: 'No, put um make de head up.'

"So de man put de head up. W'en he done put de coffin, he begin fo' cover um wid de dirty (earth); he cover all 'roun', de neck lef', no mo'; he cover all 'roun' to de coffin. Now de ooman tell de man, he say: 'Come out, make me tell me man goodbye fo' de las' tem now.'

"Watch-pot come out, de ooman tell he man, say: 'Come out, dis man go bury yo', eh!'

"He answer he wef, say: 'Lef me, make he bury me, he no go yeat me ress.'

"Well, now de man come fo' cover de half part wey lef', no mo'; he know say ef he jus' cover um, de man go come out de grave w'en he done go. De las' shovel lef' now. Well he dip de dirty hard fo' make he cut de man inside de hole, fo' make he kill um. De die man open he yi leelee w'en he see wey t'ing he cumpin wan' fo' do. He say yo' betty pull me; but me ress, yo' no go yeat um, ef nar fo' dat yo' do dis t'ing.'

"So de man pull um. De greedy man heen wef say: 'Take up de ress, make we yeat um all. Den he tell de Watch-pot man, say: 'Go gie me dat calabas' wey 'tan' up yandah.'

"De place far leelee bit, en befo' de man come back wid de calabas' so, Greedy tell he wef fo' take de ress, hese'f take de soup, en dey run inside de bush. Behole w'en dey run, dey fo'get de calabas' en de 'tick-'poon fo' dish up de ress. Den Watch-pot take de 'tick-'poon en de calabas', he run aftah dem; he go, he meet dem, he see dey go behine one big 'tick. Jus' dey done sit down deh, now de ooman say: 'Look, we no get calabas' en 'poon fo' take up, eh!'