"'Well, befo' yo' take um, not to leelee bit money yo' gie me, yo' gie me plenty, because I bin suffer fo' de axe; I cry 'pon all dem t'ing befo' dey gie me de axe.'

"Well, de chief answer um back, he say: 'I gie yo' money en make yo' sit down to dis town so yo' no suffer. I gie yo' plenty slave.'

"He answer de chief, he say: 'All ret.'

"De chief take plenty money, he gie um wid slave. Well, de boy take de axe, he gie um to de chief, en de chief tankee um. De chief take de axe, he make de blacksmit' look de axe. Dey follow how de ax bin make, en dey make one, but he no so good lek de fus' one. Befo' dis tem heah, axe no bin to dis wuld.

"De chief say: 'Make de boy mus' go cry agin, make de babboo show um how fo' do wid de axe, ef he fo' make hole in um, hang um nah he neck.'

"Den de boy say: 'Chief, ef yo' no wan' de axe, gie me back, make I no go die agin. Ef I go back I go die, because dah place bad wey I bin suffer.'

"De chief take de axe, he say: 'All ret.' He say: 'Make yo' no go agin.' He get one Kongah man (magician) to he town. De Kongah man show um how fo' do wid de axe fo' 'plit wood. Well, w'en he done show um so, he say: 'All ret.'

"So all man make axe tay dey sabbee (know) fo' make um. Now dey scatter um all over dis wuld."

The men found but little occasion in this story for their usual outbursts of laughter, but they were none the less charmed with the strange chain of events by which the axe was brought into existence. "Story done," Sobah remarked, as the narrative ended, and with that he arose, and picking up his much prized axe, set out for the village.