"'To-morrow, w'en de sun middle de sky, I go pull de Bundo.'
"Well, dah net he gadder he pickin all, he say, make dem ready fo' go dis net.
"Well, all t'ing wey de chief gie Spider fo' de Bundo, he tie um in bundle, in mat; he gie um to he pickin (pickaninnies) fo' tote (carry); he lock de do' tight.[33] Now he tell de pickin, say:
"'Dis net yeah, make we come go, make we go walker all net; bimeby de chief go ketch we, go flog we.'
"Dey walker all net. Well, w'en do' clean, dey hide nah bush. Spider know dat Lepped inside dis bush, en Spider hese'f he 'fraid. Well, w'en de sun middle de sky, dat de tem fo' pull de Bundo, en plenty people duh gadder. Dey no see Spider nah de ho'se, so dey try fo' open de do'. Fus' dey no able; dey try long tem befo' dey open dis yeah do'. Now dey see dis great t'ing wey Spider done do. He pack de bone one side, he pack de fedder one side. Now de chief say make dem go ketch Spider. He sen' plenty pusson aftah um. Well, nar de Lepped holler inside bush, en Spider 'fraid bad; hese'f duh holler because 'fraid duh ketch um. W'en dem people hearee how Spider holler, dey know which side he duh hide, en dey go ketch um. W'en dey done ketch um, w'en dey done bring um nah de road, dey get de pickin all, but Spider he loss f'om dem han'. He go to one Mory[34] man, he tell um say:
"Make sebby (charm) fo' me, fo' make me joomp lek monkey.'
"De Mory man answer, he say:
"'Yo' mus' gie me one fine present fus'.'
"Now Spider tief plenty clot' en bead f'om de t'ing wey de chief gie um fo' pull Bundo. He gie um to de Mory man. Now de man make sebby, he tie um 'pon Spider. He tie one 'pon heen foot, he tie one 'pon de odder foot; one 'pon de han', one 'pon de odder han'. W'en he finis' he say: