"'Go show yo'se'f to de chief.'

"Well, w'en de chief see Spider, he tell de people, say:

"'Make all man mus' ketch Spider.'

"Dey dribe um, dey dribe um sotay (till) dey reach nah bush. Spider joomp nah 'tick, he joomp nah odder 'tick lek monkey. He bin get one sebby (charm) inside he han'. Dis he no fo' wop down. Ef he fo' get en wop um down, dat go make he lose he power fo' joomp lek monkey do, en de people dey go ketch um. All day dem people dribe um. W'en net come dey turn back, go nah town. Dey say dey done try all dem bes' fo' ketch Spider. Dey wan' ketch um, dey no able, because he duh joomp lek monkey. Nobody no able ketch monkey nah tree.

"Now all man duh hang head (think) fo' sabbee (know) wey t'ing dey go do fo' ketch Spider. At las' dey grap (get up), dey go to dis same Mory man wey Spider bin go to. He de bes' Mory man nah de wuld. W'en dey meet dis man, dey tell um all t'ing. Now de man say: 'Because oonah wan' ketch um, make oonah mus' gie me big, big present befo' I go gie yo' sebby (charm) fo' ketch Spider.'

"Now dey go get de present. He pass de one wey Spider gie, far 'way. Dey gie um to de man, en de man say:

"'Go ketch one black monkey, come bring me, but make he black fo' true.'

"Well, dey go make trap, dey go ketch dis black monkey heah, but he no die. Dey go gie um to de man. Now dis Mory man he make one sebby (charm), same wid Spider yown; he tie um 'pon dis monkey heen neck. He gie um good whip, fine one; de whip get six rope. He gie dis monkey sebben man, sebben 'trong man fo' wait tay he ketch Spider, so dey kin go tie um, bring um come to de chief. Five man no able hole um; because he get de five sebby, he get five man 'trenk.

"Well, now dis monkey hese'f grap, he go fo' ketch Spider. Spider se'f grap. He duh joomp, duh joomp, duh joomp sotay he t'ink dis black monkey yeah he no able fo' ketch um; dat make he no joomp lek wey he duh joomp befo'. Den de monkey he meet up wid um, he gie Spider one cut. Nar so dey do, dey joomp all day. De black monkey he follow behine Spider, he duh flog Spider ef he no joomp quick. Well, Spider he make hase (haste) agin; he joomp, he joomp, he joomp. Bimeby he go nah one rock place. De sebby (charm) wey he hole nah he han', de one wey he no fo' wop down, he take um, lay um 'pon de 'tone weh he sit down. He done lef dis monkey far distance, because he get five sebby; de monkey he only get one, so Spider joomp mo' pass monkey. He t'ink fo' say de monkey no meet um agin. He go nah one fa'm, he root cassada (cassava), he sit down 'pon rock, he yeat de cassada. Well, dis black monkey come up wid um. Spider no know; he duh yeat. Now de monkey flog Spider, he duh flog um. But Spider bin lef de sebby wey he get to he han', de sebby bin fa' down, so he no get 'trenk fo' joomp. He 'trenk inside de sebby. Now de monkey hole Spider sotay (till) de people reach de place. Spider look de sebby (charm) 'pon Monkey heen neck, he wan' take um. W'en he jog um fo' try pull um, Monkey no 'gree. Now dey tie Spider, dey kare um go to de chief. De chief put um nah prison, he deh four day, dey no duh gie um yeat. Well, Spider en Cunnie Rabbit bin fren; de one cunnie, de odder cunnie. Two cunnie meet up, dey two 'gree togedder. W'en net come so, Cunnie Rabbit go tief Spider nah prison. He get magic, he able go inside place wey (which) lock.